Header Ads Widget

Blaqbonez “Nyem Ego” Lyrics

ALBUM: Blaqbonez - Emeka Must Shine
ALBUM: Blaqbonez – Emeka Must Shine

“Nyem Ego” Lyrics by Blaqbonez f. Black Sheriff off the Emeka Must Shine Album 

They say blacky where you go
We’ve been calling your phone
But you no dey pick up
I say I’ve been on a low
Looking at my window
But I no dey see foes
I dey pray for my enemies
Make them fit to see road
Cause so many steeze untold
Man been speak on code
Cause if them know them go cast am
How did we find gold
And we still stand strong in the place
Wey them no fit to balance

Blacky where you go
Blacky where you go
Blacky where you go
For many many days
I’ve been on the road
Biko nyem ego
Blacky where you go
Blacky where you go
Blacky where you go
For many many days
I’ve been on the road
Biko nyem ego
You might also like
Naija Shawty
Blaqbonez
Like Ice Spice
Blaqbonez
Martell Cypher 2 (The Purification)
L.A.M.B (NGA)

Mmiri ka mmiri
Fesa m fesa m mmiri
Nyem the ego
Black shoki the shoki
a gba ya t? t?
Ejim ? ji kwe ?f?r
a kwadogom balenciaga
Everything I do is for the paper
jeriq the hussla
On the road to ogbe london
Emeka must shine like london
Ke ife na eme udo
Haputya k? zie mme mme e bidogo
Nyem ego nyem ego now
A chorom later
A chom the paper
Nekwa n asa asa
mami w?ta
After dinner, you go dina
Abukwam wata (wata)

Cause so many steeze untold
Man been speak on code
Cause if them know them go cast am
How did we find gold
And we still stand strong in the place
Wey them no fit to balance

Blacky where you go
Blacky where you go
Blacky where you go
For many many days
I’ve been on the road
Biko nyem ego
Blacky where you go
Blacky where you go
Blacky where you go
For many many days
I’ve been on the road
Biko nyem ego

The post Blaqbonez “Nyem Ego” Lyrics appeared first on tooXclusive.



source https://tooxclusive.com/blaqbonez-nyem-ego-lyrics/

Post a Comment

0 Comments